
pele play - grateful كلمات أغنية
grateful
abeg turn the volume up
blowing kush out the window thanking god for life
because a n-gga came from nothing but we’ve come far
many ppl don kpai but we right here
kori mi masun keleda mi masun
mama send me school make i no lose guard
i got to make a better life so i grind hard
make i yan you truth no be me sabi p-ss but as a sharp guy i no fit carry last (yeah yeah)
cos you know the matter loud gan ni
naija we dey omo e hard gan ni
no excuse na to grind gan ni
if you wan to chop this life gan ni
ye the matter loud gan ni
naija we dey omo e hard gan ni
no excuse na to grind gan ni
if you wan to chop this life
chorus; say baba i’m grateful
for the hustle on the street i’m grateful
for the blessings i dey see i’m grateful
and the ones i no dey see i’m grateful
yeah, say baba i’m grateful
for the hustle on the street i’m grateful
for the blessings i dey see i’m grateful
and the ones i no dey see i’m grateful yeah yeah yeah
my teacher’s wrote me off
got mama crying she done had enough
told her wipe your tears i go double up
but i’m still sipping from this double cup
yeah yeah
oh i’ve had enough
of these fake n-ggas tryna get involved
of these fake b-tches tryna show me love
oh yeah i’ve had enough
say why i go dull
the time is now so why i go dull
tryna stack my money up until e long coz many people dey wey don fall
coz when i dey sleep you cover me
oluwa ni olusho mi
ota dey try to koba mi
but won o ba
won o ri
(back to chorus)
كلمات أغنية عشوائية
- sir eu - rebirth كلمات أغنية
- down6 - petuh589 كلمات أغنية
- shawn christmas - scar كلمات أغنية
- osamason - mevsworld كلمات أغنية
- moriah bailey - my mother's words كلمات أغنية
- salva - motel كلمات أغنية
- blisterboi - over//die كلمات أغنية
- roggy luciano - restare? كلمات أغنية
- allan "mac" mchale & the old-time radio gang - mother's bible كلمات أغنية
- sozonik - женщина удача (luck woman) كلمات أغنية