
paybac iboro - brother bartho كلمات أغنية
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
na early momo and you never bath
never bath brother bartho
and you never wack
never wack brother bartho
but you don dey shack
don dey shack brother bartho
your pikin school fees you never pay
never pay brother bartho
smoking everyday
everyday brothеr bartho
need a better way
a bettеr way brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
and ya still betting everyday everyday brother bartho
spent a hundred k
a hundred k brother bartho
rent you never pay
never pay brother bartho
now your load dey outside for the floor
for the floor brother bartho
your wife don comot don comot brother bartho
still we no fit judge
no fit judge brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
e be like you no get nothing to do
to do brother bartho
you be like mumu
like mumu brother bartho
find something to do
to do brother bartho
كلمات أغنية عشوائية
- 1lucv - cracks in the road كلمات أغنية
- the bar stool preachers - clock out, tools down كلمات أغنية
- the dead milkmen - grandpa's not a racist (he just voted for one) كلمات أغنية
- vhsswagga - wasphive كلمات أغنية
- elcamino & 38 spesh - what i be on كلمات أغنية
- hrflow - viseld كلمات أغنية
- sharbel - help كلمات أغنية
- דנה ברגר - kacha ze - ככה זה - dana berger كلمات أغنية
- lazuli (fra) - chou كلمات أغنية
- alcyone - summit of no descent كلمات أغنية