
paulfigga - choke كلمات أغنية
omo you dey enter eye e dey choke
see all these boys dey kolo
i fii my spend all my doe
i wanna feel you on a low oo
omo you dey enter eye e dey choke
see all these boys dey kolo
and i fii my spend all my doe
do me on a low ooo
has anyone told you how gorgeous you look?
your figure 8 i salute
anybody finer na balu
body wey fii make me moo like malu
but i don’t understand fine boy like me you kon dey stress mе like this
i get money wеy fii move you like this
24k wey fii blind you like this
your body movement another type of conversation
i want you in my bed no dulling no hesitation
tonight is the night laleyi o ma bebe
o ma fenu fera bi abebe
omo you dey enter eye e dey choke
see all these boys dey kolo
i fit my spend all my doe
i wanna feel you on a low oo
omo you dey enter eye e dey choke
see all these boys dey kolo
and i fii my spend all my doe
do me on a low ooo
she say make i no dey no do am konikoni
she say wetin men don take her eye see e no funny
but it stops right there
mio claim holy mio perfect
in your dark days baby girl i’ll make it sunny
telling dry jokes you be laughing like it’s funny
i picture you when the sun is setting
and it’s final rays of light begin to fade on your body
hmmmm oyato joorh
omo ele temi o yato joorh
omo you dey enter eye e dey choke
see all these boys dey kolo
i fii my spend all my doe
i wanna feel you on a low oo
omo you dey enter eye e dey choke
see all these boys dey kolo
and i fii my spend all my doe
do me on a low ooo
omo you dey ginger me
orekelewa you dey ginger me
you drive me kolo
when you touch me oh no
……
كلمات أغنية عشوائية
- sweet comfort band - hold on tight! كلمات أغنية
- lut - du vet ingenting كلمات أغنية
- harper's jar - paper moon كلمات أغنية
- hasret gültekin - sevgi kuşun kanadında كلمات أغنية
- needless cane - pariah of babylonia كلمات أغنية
- fliptrix - holy kush كلمات أغنية
- jw ben - getaway كلمات أغنية
- la barber (gr) - λύθηκε η παρεξήγηση i كلمات أغنية
- saintsgrave - car crash كلمات أغنية
- tommi truthz - the fear كلمات أغنية