paul cleverlee & specikinging - bullion van كلمات الأغنية
[intro]
je m’appele specikinging
yeah yeah yeah yeah
[verse 1]
i no come this life to complain
but if i no make am na wetin i gain
my prayer point still remain the same
make people shout when they hear my name
i just want to party all night long
make everybody dey sing my song
baba loke ya mi 10 billi na
ninu owo ti ma pada ni ti ma pada na
cos if no be landlord dey knock
then na sars on the door (ko ko ko ko ko)
ile aye yi asan
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[verse 2]
i don tire to be upcoming
my greatest sin is poverty
i no wan see my mate dey dodge
i no wan beef or hold a grudge
ti won ba lelelele maje ki won ba mi
ki omo landlord wa malo buga mi
i like benz but i prefer ferrari
so mi di baller eyan josh too funny ®️
baba loke ya mi 10 billi na
ninu owo ti ma pada ni ti ma pada na
cos if no be landlord dey knock
then na sars on the door (ko ko ko ko ko)
ile aye yi asan
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[bridge]
angel gebu gimme update
ki oshi malo ba wa se blind date
loke loke we go elevate
we no go do yes sir for our mate
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[outro]
(melodies)
as i come sell my market
ki owo mi pe
كلمات أغنية عشوائية
- דודו טסה - bat im hasheket - באת עם השקט - dudu tassa كلمات الأغنية
- gl1tch - rey mysterio كلمات الأغنية
- russ mohr - we all need somebody كلمات الأغنية
- mew‡zxn - fallen flat كلمات الأغنية
- שלום חנוך - ze ani - זה אני - shalom hanoch كلمات الأغنية
- dekit - downtown كلمات الأغنية
- mew‡zxn - other shit كلمات الأغنية
- young sibo - african drip كلمات الأغنية
- strangers to wolves - lost boys كلمات الأغنية
- código ronin - newton كلمات الأغنية