paul chisom - na you كلمات الأغنية
Loading...
baba na you
love gi dikwai egwu
(your love is amazing)
when i think about the things you do
your love dey make me dey follow you
because everything, na you
everything i do, na you
even when when i wan enjoy, na you
even when i cry, na you
when i fall yakata, na you
when i stand gidigba, na you
kedi kere di keke, na you
baba na you biko
na only you ewo ewo
without you, i no know wetin i go fit do oh
without you, i for be like mansion without roof oh
without you, i for br like bride wey no gey any grrom oh
without you, i for don kpai, i for don mumu oh
i can’t live can’t be without you (without you)
i can’t sleep can’t wake without you (without you)
cannot live cannot be without you (without you)
you’re the source of my life
كلمات أغنية عشوائية
- smellington piff - a.c.m.a.d. كلمات الأغنية
- amber mark - lose my cool (rac mix) كلمات الأغنية
- c.a.r. (uk) - random words كلمات الأغنية
- philip allen - keep on going كلمات الأغنية
- rhythm rug - bells كلمات الأغنية
- tom paxton - hard times are here again كلمات الأغنية
- mugiwara clique - no stress كلمات الأغنية
- troy ave - news (intro) كلمات الأغنية
- syds - labo كلمات الأغنية
- vctms - death perception كلمات الأغنية