kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

patoranking - control me lyrics

Loading...

[intro: gyakie & patoranking]
hmm_mm
yeah, yah
ayy_ayy, ayy_ayy

[verse 1: patoranking & gyakie]
i’ve been waiting all my life
for a woman just like you (hmm_mm, mm)
i’ve been searching everywhere
but i no see anyone like you (no one else like you)

[chorus: patoranking]
baby girl, you dey control me
you dey control me
baby girl, you dey control me
you dey control me
baby girl, you dey control me
you dey control me
and i like how you control me
you dey control me

[verse 2: gyakie]
peépépé
say na me pé
you dey make i dey mellow
i dey kolo for your love, you know, oh my god, oh
say repété
you deserve my heart and soul
[pre_chorus: gyakie]
wait, do you need sp_ce?
if you need love then i am upstairs, yes
babes, i am obsessed
you dey make i kolo kolo kolo for your loving, oh_ah

[chorus: gyakie]
baby boy, you dey control me (na_na, na_na)
you dey control me
baby boy, you dey control me
you dey control me
baby boy, you dey control me (na_na, na_na)
you dey control me
and i like how you control me
you dey control me

[verse 3: patoranking]
our love go last for life
’cause na you get my heart and soul (hmm_mm, mm_hmm_hmm)
girl, i’m lion, you’re the jezebel
so baby oku make you carry go (whayasay)

[pre_chorus: patoranking]
wait, do you need sp_ce?
if you need loving, i am upstairs
girl, i’m obsessed
omo this loving no one can erase
[chorus: patoranking, patoranking & gyakie]
baby girl, you dey control me
you dey control me
baby girl, you dey control me
you dey control me
baby girl, you dey control me
you dey control me
and i like how you control me
you dey control me

[outro: patoranking]
ah_ah, ah_ah

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...