
patomant - time كلمات أغنية
Loading...
…
[chorus]
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay
i dey one side dey pray
i dey work, e go sure
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba
enemies dem go tire
holy ghost fire, burn them scatter (scatter, scatter)
so many people dem go put tu mouth
for weytin no concern am
the blessings i dey pray for
double double е go enter!
the minutе when e enter
we gats ball out o
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay
time e no dey
friend e no dey
family no dey_ay_ay_ay
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba
[outro]
____________________________
credits to lyrics via musell
كلمات أغنية عشوائية
- bob dylan & the band - apple suckling tree (take 2) كلمات أغنية
- pageants - stars كلمات أغنية
- ynw melly - ynw melly-i am you (traduction francise) كلمات أغنية
- claris - コイノミ (koinomi) كلمات أغنية
- mercy bell - codeine كلمات أغنية
- fka 059 - henny on deck كلمات أغنية
- artazy - future كلمات أغنية
- darbybarbie - poison pack كلمات أغنية
- audrey sherman - lonely nightfall كلمات أغنية
- brett koolik - nothing left كلمات أغنية