p60 ojzacch - odoye كلمات الأغنية
(p60) p60 yea (p60)
back in the days people dey hate people dey vex
wonipe the way mi dey rap guy make you slow down (yea)
igbati mo bere people underrate wonipe the way ti n
mo n ko orin me no go even make am (one)
from ojuelegba down to yaba anywhere me dey go
me dey wan cause wahala (wahala)
the people dey feel the way we dey flow
you never see anything my guy na me dey cause kasala (kasala)
gudugudu meje yaya mefa (yea)
kasakasa baba kese sin bo
mo n binu you dey tell me how far
tin ba ti bere wa a ni ki waiter funmi ni two bor
odoye oh oh oh oh oh
odoye eh eh eh eh eh
if you no send me i send you i no dey keep person for mind
i give you wotowoto as e dey go
make we maintain one love and peace ooh
odoye
i love you odoye
eh eh eh eh eh
if you no send me i send you i no dey keep person for mind
i give you wotowoto as e dey go
make we maintain one love and peace ooh
(yea) hope you go dey maintain that love (that love)
that love way dey come from above (ppppp)
dem go dey talk dem go dey hate
dem no want make you make am delaying on the date
ago melo lafi adehun si
now you don dey disappoint
anything wey we dey talk you no dey get the point
igbakigba tin ba soro o n feel mi (p60)
kirakita tin mo n face billing ni
mi ba ti blow tipe responsibility
adupe fun olorun oba hallelujah
omo kekere yen gbiyanju thank you sir
ko s ogbon to le da ko s iwa to le wu
ko s ono to le mo to le fi te aye lorun
ofe ma binu si omo t adugbo love eh
you gat to stake on top your job eh
odoye oh oh oh oh oh
odoye eh eh eh eh eh
if you no send me i send you i no dey keep person for mind
i give you wotowoto as e dey go
make we maintain one love and peace ooh
odoye
i love you odoye
eh eh eh eh eh
if you no send me i send you i no dey keep person for mind
i give you wotowoto as e dey go
make we maintain one love and peace ooh
odoye
i love you odoye
eh eh eh eh eh
if you no send me i send you i no dey keep person for mind
i give you wotowoto as e dey go
make we maintain one love and peace ooh
odoye
call your friend call your friend if you go fit oh eh
call your friend call your friend if you go fit oh eh
call your friend call your friend if you go fit oh eh
if you go fit ooo aah
كلمات أغنية عشوائية
- benshido - existence كلمات الأغنية
- aidan ziril - return trip blues كلمات الأغنية
- young scuuush - happy birthday aaron كلمات الأغنية
- brindille - deux plus deux plus deux plus deux... كلمات الأغنية
- oscar welsh - avery كلمات الأغنية
- knockout concept - what it means to be lonely كلمات الأغنية
- laya kalima, joyce santana & yann'c - candela كلمات الأغنية
- monkey majik - bitten by you كلمات الأغنية
- deaf havana - evil (live at brixton academy) كلمات الأغنية
- simon moholt - heisen til himmelen كلمات الأغنية