
p-square - bizzy body - remix كلمات أغنية
psquare, see see
we run things
things don’t run we
hook up in the club
give dem a run
give dem a jump
with your busy body e
with your busy body e e
oh oh oh oh oh oh oh…
eh eh .no no no no no
all this on me
1
when i first saw her
she was looking like an angel light
she come in a manner like a dynamite
she flash like a lighter in a candle light
and then she said all this on me
girl you know say when
you move your body hold am tight
abeg u biko biko omoge no be fight
and then she said all this on me
but you know say if i give you body body
you go soji soji
you no go fit rock the mic
cos you go loose control
no.oh.oh
with your busy body
you go soji soji
i go dey still rock the mic
girl i no go loose control
boy you go loose control
if i catch you
i go turn you on
when i grab you till the break of dawn
you go loose control o
busy body oh oh oh oh oh oh oh oh
if i catch you
i go turn you on
when i grab you till the break of dawn
you go loose control o
busy body
oh oh oh oh oh oh oh oh(4xe)
2
na me say ready or not
here i come
you can’t hide
cos if i catch you i go take you slowly
you can’t run away
i will do my way o baby
i go take off my clothes
and get ready for you
anywhere you go
i will be right there o baby
i will take my time and get down for you
i love the way you you move your bom bom ba
you make me really wanna touch your waist
by by bai bai bai bai by
oh oh oh oh oh oh oh oh(4xe)
psquare, see see
we run things
things dont run we
hook up in the club
give dem a run
give dem a jump
كلمات أغنية عشوائية
- twitching tongues - arm in armageddon part 2: the peril of our seasons كلمات أغنية
- chara - no promise كلمات أغنية
- lucy spraggan - modern day frankenstein كلمات أغنية
- the nimmo brothers - long way from everything كلمات أغنية
- pohlmann - sweet granada كلمات أغنية
- mustang - tabou كلمات أغنية
- oh steady - how long كلمات أغنية
- falco - fascinating man كلمات أغنية
- sista becky - emotions كلمات أغنية
- pierrot - purple sky كلمات أغنية