p-square - away كلمات الأغنية
[intro: peter]
ileke lo’ma jiya
[hook: paul]
if i tell you say girl i love you
i love you
see the men them, them’ma want you
but i need you
i say make i tell you what you don’t know
say many many don go
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don’t know
cause now we get many many i do’s
wey get plenty aso ebi
(ileke lo’ma jiya)
anything ma-man do
plenty plenty eyes dey see
(ileke lo’ma jiya)
[bridge: paul]
please don’t leave me girl, don’t leave me girl
if you hold me tight, i go treat you right
[chorus: paul]
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
[verse 1: peter]
some of them dem dey package
forget about the marriage
no be all about the money
money, e go vanish
but na true love go dey humble you, humble you
no do gra gra good luck go dey sample you
iyeh! yeh!
[hook: paul]
if i tell you say girl i love you
i love you
see the men them, them’ma want you
but i need you
i say make i tell you what you don’t know
say many many don go
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don’t know
cause e we get many many i do’s
wey get plenty aso ebi
(ileke lo’ma jiya)
anything ma-man do
plenty plenty eyes dey see
(ileke lo’ma jiya)
[bridge:]
please don’t leave me girl, don’t leave me girl
if you do me right, i go treat you right
[chorus:]
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
[verse 2: paul]
na where the bagga dey
fire burn them, all of them
you see non of them, dey wish you well oh
only true love go dey humble you, humble you
no do gra gra good luck go dey sample you
iyeh!
[hook: paul]
if i tell you say girl i love you
i love you
see the men them, them’ma want you
but i need you
i say make i tell you what you don’t know
say many many don go
as you dey my side girl i don blow
but still girl i don’t know
cause e we get many many i do’s
wey get plenty aso ebi
(ileke lo’ma jiya)
anything ma-man do
plenty plenty eyes dey see
(ileke lo’ma jiya)
[bridge: paul]
please don’t leave me girl, don’t leave me girl
if you hold me tight, i go treat you right
[chorus:]
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
girl if any man put asunder, away
thunder na for thunder, away
run down we no go run down, away
we go jump bumper to bumper, away
[outro: peter]
ileke lo’ma jiya
ileke lo’ma jiya
كلمات أغنية عشوائية
- crunis - come home كلمات الأغنية
- yuk1ma - summer ghost كلمات الأغنية
- dotcomaki - in due time كلمات الأغنية
- il luca - etereo كلمات الأغنية
- スピッツ (spitz) - 恋は夕暮れ(koi ha yuugure) كلمات الأغنية
- lauren bousfield - somerset blather on and on كلمات الأغنية
- deadmau5 & justin bieber - strobe / beauty and a beat [mixed] كلمات الأغنية
- bryce fox - drip كلمات الأغنية
- martha logue - vibrații كلمات الأغنية
- bourbon boys - northland wild كلمات الأغنية