кандид (kandid) - god’s design كلمات الأغنية
i remember those days when nothing dey pay king paper!! eh
day break every where burst na we dey play for the background
why you dey whine me na god design me
ibu kun wa lori mi ore ofe walori mi…
small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin wey
ahhhhhh small pikin wey he don turn ah bigi man small pikin
i remember those days when nothing dey play
and the bad man say hustle no go pay
na so dem chop witch and climb mountain
for my sake
but god wet get power he don handle my case
handle my
back to chorus
paperboy
sugar daddy paper
mata way pikin no want make hin papa hear
las las na hin papa go settle am industry neva love me he con be like na swear if no be oluwa bros i for don lego now
i remember when my hand cold
like craz man bloko_s ofcus everybody fly dem wan k!ll me with curse
that year if you see me for them clifton compound i be like who
village people use hin pictures do hand fan dey break every burst now life don
stew forget food na erigga na hin the babe wan chew motivate your
self my guy na you i dey tell journey of
a thousand miles begins with transport fare
back to chorus
كلمات أغنية عشوائية
- seudreher - flautas كلمات الأغنية
- márcia bandeira - campeão كلمات الأغنية
- rodriguinho - internet كلمات الأغنية
- quartz - bloody fool كلمات الأغنية
- angela jackson - mas fede كلمات الأغنية
- gustavo lins - eu entendo كلمات الأغنية
- hinos de cidades - hino de nova palmeira كلمات الأغنية
- la nueva luna - como fui a enamorarme de ti كلمات الأغنية
- black alien - não quero mais brigar كلمات الأغنية
- blood on the dance floor - it's hard to be a diamond in a rhinestone world كلمات الأغنية