ozzy~di - sweet love sweet lyrics
yaramencheche
when i dey always see this girl she just dey do one corner ohh
when i dey always check naso she always dey do am ehh
when i dey always see am ohh
ozzy_di
naso i see this girl for one corner(one corner)
the girl tell me say she wan do one corner(one corner)
naso i see this girl for one corner(one corner)
the girl tell me say she wan do one corner(one corner)
naso i nack am one (nack am one)
naso i nack am two (nack am two)
the third time she say she no dey do again mosope mogbe ohh
wetin dis kind love man dey do everytime ohhh
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
i say omo sweet love sweet
wetin dis kind love wey man dey do everytime (everytime)
wey no like to dey freak anybody again oh (everybody again)
naso the gal come my corner for one corner
naso i tell am say wetin dis kind love we just dey do ohh
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
i say omo sweet love sweet ehh (in too sweet)
i say omo sweet love sweet ahh (in too sweet)
i say omo sweet love sweet ehhh(in too sweet)
i say omo sweet love sweet ahhh (in too sweet)
i say omo sweet love sweet
i say omo sweet love sweet ohh (is too sweet)
i say omo sweet love sweet ohh (is too sweet)
when we are together is too sweet ohh(is too sweet)
can we be together? is too sweet ohh (is too sweet)
naso i nack am one(nack am one)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
naso i nack am one(nack am one)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
naso i nack am one(nack am one)
i say omo sweet love sweet (in too sweet)
ozzy_di
omo sweet love sweet (in too sweet)
yaramencheche
كلمات أغنية عشوائية
- bush - personal holloway (fabio paras/soundclash republic mix) lyrics
- tomte - wie ein planet lyrics
- sage (rapper) - no idea lyrics
- mixed matches - beyond lyrics
- ar'mon & trey - come thru|take you down|slow motion lyrics
- operators - shape of things lyrics
- olli banjo - taxi, taxi lyrics
- the rolling stones - rip this joint (live 1973) lyrics
- marley brooker - hell nah lyrics
- lil bing and big flake - house party lyrics