
oxlade - piano كلمات الأغنية
original ganja planter
superstar b_st_rd
na you dey press my piano
my baby swear na you
i know know o, yo
na you dey press my piano (piano)
my baby swear na you
i know know, oo
i know, oo, oooo
cuz you gat me like, ahhhhh
i’m wishing you come spend the night
i’m wishing i gat you for life (life)
cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)
omoto, omoto sora
veronica it’s not my fault
too many ladies don dey show me love
sumomi baby we dey all night long (night long)
you know i no go stop
i steady run your matter all night long
i swear to god i no fit do you wrong
take my love take it all, oo
make una see kele o (mmmh)
they you dey see kele (mmmh)
she want to gеt belle o (mmmh)
anyaaa anyaaa anyaaa
but me no want bеlle o (mmmh)
i no won hear kpele o (mmmh)
cuz i dey ball pele o (mmmh)
abedi di pele o (mmmh)
na you dey press my piano (my baby piano)
my baby swear na you i know o, know oo oo
na you dey press my piano (piano piano)
my baby swear na you i know o, know oo oo
cuz you gat me like, ahhhhh
i’m wishing you come spend the night
i’m wishing i gat you for life (life)
cuz e don tey wey you dey my mind (don tey wey)
anyaaa anyaaa anyaaa
original ganja planter
superstar b_st_rd
كلمات أغنية عشوائية
- sudip lamichhane - rojdaichhu كلمات الأغنية
- ijaz - finally كلمات الأغنية
- thelma houston - if you won't let me walk on the water كلمات الأغنية
- zdechły osa - na więcej كلمات الأغنية
- whosmerci - pheromones كلمات الأغنية
- kuna - next كلمات الأغنية
- freddie dredd & axelbloodyaxel - plummet كلمات الأغنية
- walking corpse syndrome - walking sacrifice كلمات الأغنية
- the escorts (british band) - dizzy miss lizzy كلمات الأغنية
- the aces - aren’t you كلمات الأغنية