
oxlade - ofa كلمات أغنية
hmmm, original
original ganga pranta
dem say i dey do over sabi
i dey my throne and i never leave
tropical chilling, sit down dey drink pami
me and one gbege
i don conquer my enemies
i know the men wey dey fight for me
that top, i go reach there by any means
’cause èmi ni alpha, èmi ni ofa
watin be my name? (ofa)
oxlade from africa (ofa)
hmmm, one of one, oh (ofa)
can’t touch me ’cause na me be alpha
kí l’órúko mí na? (ofa)
oxlade from africa (ofa)
hmmm, one of one, oh (ofa)
okporoko can’t touch me, na me be alpha
ye bebe oh (ofa)
oh, no, no bebe oh (ofa)
hmm, give it to me bebe oh (ofa)
kribololo
enough with the love songs
my name na_, no need introduction
giving them in another dimension
skoskola wey dey make the girls wan come
yii, make dem pause for the junction
‘lere boy, you should know where i come from
in the dark say we pray for the sun come
and we’ll be rocking sean john gan gan for the function
dem be dey feel am for the woro sí woro
ọmọ olọrun s’ogo to oba ni ‘koro
oil dey my head, i get òróró
and god bless me, he no do ojoro
watin be my name? (ofa)
oxlade from africa (ofa)
hmmm, one of one, oh (ofa)
can’t touch me ’cause na me be alpha
kí l’órúko mí na? (ofa)
oxlade from africa (ofa)
hmm, one of one, oh (ofa)
okporoko can’t touch me, na me be alpha
ye bebe oh (ofa)
oh, no, no bebe oh (ofa)
hmm, give it to me bebe oh (ofa)
ye, ye, ye, ye, ye, alpha
ofa
ofa
i get a lot of things to offer
’cause na me be the alpha
كلمات أغنية عشوائية
- bandana split - hesitant oath remix كلمات أغنية
- message from sylvia - heart of war كلمات أغنية
- smoke mardeljano - ja sam كلمات أغنية
- adam barnes - she will stay beneath the moon كلمات أغنية
- mark wills - don't laugh at me كلمات أغنية
- finder cash - todo mundo sabe كلمات أغنية
- maestrodcs - clockwork كلمات أغنية
- magnus uggla - vild & skild كلمات أغنية
- don choa - inflammable كلمات أغنية
- tone damli - 40 years كلمات أغنية