
otunbq - thyme كلمات أغنية
(i thank ) yeah yeah yeah yeah yeahhh/
i thank god say dem show me love
i thank god say dem no show love too
i thank god when dem pick it up
i thank god when dem no pick up too
cause this life say na only god
my brother say na only god too
i say make i tell you whats up
make you no go dey go fight kungfu
no be lullaby o
e happen for my very eye o
brother curry dey cook
but e gats wait for en own thyme o
mm_hmm, no be realer person
many many person no be realer person
(for my very eyеs)
make papa god utilise
make papa god utilisе o
(for my very eyes)
o lo, trillion dollars yeah
mo ni trillion dollars yeah
abishe wetin i dey really find na peace of mind
i’m still searching, i’m still wondering
if, baby na your soso wan dey carry me dey go
i never know if i go love you tomorrow
but if i call and you still wanna catch a vibe
wanna come and meet me at the outside
she say how? i say like right now
you can walk up to your friends and tell dem you dey sign out
i pull your pant before you find out
i’m sorry, i pull your hands before they find out
as we dey go to go kwakirimo
she see her sister with my n_gga raw
and from the point of the things that i saw
it was like he was in her front door
no be lullaby o
e happen for my very eye o
brother curry dey cook
but e gats wait for en own thyme o
mm_hmm, no be realer person
many many person no be realer person
make papa god utilise
make papa god utilise o
( for my very eyes )
كلمات أغنية عشوائية
- rade šerbedžija - ne budim te tek tako كلمات أغنية
- demoted - the reeking cure كلمات أغنية
- bad takes only - they speak through the screens كلمات أغنية
- maca y gero - contigo todo كلمات أغنية
- sleepwalkers (usa) - no existence كلمات أغنية
- rejekts - divorati dal tempo كلمات أغنية
- expression direkt - les spécialistes كلمات أغنية
- siropmov - oarecum كلمات أغنية
- митя фомин (mitya fomin) - танцы обо мне (dancing about me) كلمات أغنية
- la fève - l'horloge. كلمات أغنية