otobs boy - dirty flows كلمات الأغنية
this one no be whining
this one no be bragging
this one no be hyping
this one no be capping
oti moti baddest say na me be vibe
oti moti baddest i dey blow up their mind
when i give them the flows wey dey high them like colos
when i give them the flows wey dey burst e their bolos
when i give them the flows wey dey high them like colos
when i give them thе flows wey dey burst e thеir bolos
party dey for town so i pull up with guys
when we enter for the place no body dey move their body
oti moti baddest me no like any dulling
so i pick up my spark and i light e my ganja
take a one puff then pass it to my guy
i no draw pass two cause na me wey go drive
wetin i want and wetin i want get na
vibes on vibes and only good vibes
vibes on vibes and only real vibes
vibes on vibes and only good vibes
vibes on vibes and only real vibes
so i pick up the mic then i start to give them flows
give them dirty flows
give them dirty flows
give them dirty flows
give them dirty flows
give them dirty flows wey dey high them like colos
give them dirty flows wey dey burst e their bolos
give them dirty flows wey dey high them like colos
give them dirty flows wey dey burst e their bolos
this one no be whining
this one no be bragging
this one no be hyping
this one no be capping
oti moti baddest say na me be vibe
oti moti baddest i dey blow up their mind
when i give them the flows wey dey high them like colos
when i give them the flows wey dey burst e their bolos
when i give them the flows wey dey high them like colos
when i give them the flows wey dey burst e their bolos
you no be bolo
shakiti your bobo
no look okpolo
make you dance awilo
make you dance alingo
make you dance azonto
make you dance limpopo
agbangbele come follow me to my crib
my onongo really want to tonongo
me i wan tonono me i want polongo
give them dirty flows
give them dirty flows
give them dirty flows
give them dirty flows
give them dirty flows wey dey high them like colos
give them dirty flows wey dey burst e their bolos
give them dirty flows wey dey high them like colos
give them dirty flows wey dey burst e their bolos
this one no be whining
this one no be bragging
this one no be hyping
this one no be capping
oti moti baddest say na me be vibe
oti moti baddest i dey blow up their mind
when i give them the flows wey dey high them like colos
when i give them the flows wey dey burst e their bolos
when i give them the flows wey dey high them like colos
when i give them the flows wey dey burst e their bolos
كلمات أغنية عشوائية
- kazik - bagdad كلمات الأغنية
- santiuve - a todas horas كلمات الأغنية
- moonmoon - 미술관 (museum) كلمات الأغنية
- jace (de) - no hate كلمات الأغنية
- jahneration - not like them كلمات الأغنية
- tigercub - abstract figures in the dark كلمات الأغنية
- alonzo - stone iii كلمات الأغنية
- hail the sun - spite كلمات الأغنية
- soul'd out - voodoo kingdom كلمات الأغنية
- tony funk - in the middle كلمات الأغنية