
ossaiofficial - for you كلمات أغنية
[intro]
this your body na sempe
oya, pose make i dey do the denge
for your matter, me i dey, mo ma pe pe
for the ghen ghen (this ghen ghen)
give me your banku
make a man dance for you zanku
i dey crase, i dey lose all my cool
waka waka from ikeja to mile 2
just for you
[chorus]
chicago
ah, toronto
my angelina
i no go do you ojoro
chicago, toronto
my angelina
i no go do you ojoro
yeah
[verse 1]
your body knackered like mike tyson
on the road, e go energize me
shey when i ride me go, omo, nice me
i won’t leave, you dey satisfy me
i k!ll her with the_
k!ll her with d
omo na calamity
shey you want see alert, oya call lati
i geti many many things to know
wey i want do ya, wey i want do ya
i geti many things to know
wey i want do ya
you gatts to forgeti dele who dey drive passat
i geti porsche, omo, you go drive my car
[intro]
sempe
oya, pose make i dey do the denge
for your matter, me i dey, mo ma pe pe
for the ghen ghen (this ghen ghen)
banku
make a man dance for you zanku
i dey crase, i dey lose all my cool
waka waka from ikeja to mile 2
just for you
[verse 3, tobes44]
do suttin for you
get me a treasure map and let me come explore you
i pick you up while we’re messing cus i support you
you let me give you the work and i adore you
i’m not tryna bore you
big body strong like bison (bison)
twerking, ’til it’s hurting, she been working
got her in the gym, mike tyson (tyson)
play it by the book, send a left hook, then a right hook
quick jabbing and it’s lightning (lightning)
told her keep swinging, now we’re fighting (fight, fight)
you can be the cake for my icing (boy!)
you can be the secret ingredient while i’m spicing
i put her body to the chopping board and i’m slicing
slice that, uh
sing for me, uh
she’s back from toronto, “what’d you bring for me?”
she said “i brought you a queen cus you’re a king to me”
and if i give her the pack, need her to fling for me
[bridge/outro]
mami please e no matter if na ghana or gbagada wey you dey o
i just wan say make i hala omo, i no look uche face
and i won’t bring wahala o
morenike no lele
i geti money for my aza
so make i spend am on your pana
كلمات أغنية عشوائية
- big quis, cash kidd & doughboy clay - forgive me lord كلمات أغنية
- leisure & two another - oh why كلمات أغنية
- gunkk - but you love me.. كلمات أغنية
- trần tâm - thật không em كلمات أغنية
- paty cantú - ojalá (en vivo desde auditorio nacional / 2013) كلمات أغنية
- saluki - midnight in kaş كلمات أغنية
- eve christina - fig tree (good girl) كلمات أغنية
- the kid laroi - way that i feel v1 كلمات أغنية
- bi$hxx - dance with the devil كلمات أغنية
- king abaddon - wigguh boyz (feat. 902bloodlust) كلمات أغنية