
oniisha - tomorrow كلمات أغنية
na who get something, wey suppose to form boss (oga)
na who get rabba wey suppose to talk much oh (oga)
shey na by force, we must to make this money
even if them no like us
we must to make this paper (paper)
cause i no come this life to suffer
god go answer my mama prayer
i go dey alright
i go dey alright
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
if i no get today
i go get am tomorrow
if i no blow today
i go blow tomorrow
what if people no agree listen my music
what if these people, them no like my sound
what if people say, this boy you no good oh
what if them say this boy, you too bad oh
i’m just a port harcourt boy, wey like to dey sing song
i’m a port harcourt boy, wey like to sing song
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
if i no get today
i go get am tomorrow
if i no blow today
i go blow tomorrow
if i no get today
i go get am tomorrow (i go dey okay)
if i no blow today
i go blow tomorrow
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
na blessings i go dey see eh
today till the end of this year
make my mama to joli eh
and make my sisi to happy eh
كلمات أغنية عشوائية
- destinys end - where do we go كلمات أغنية
- devics - lost at sea كلمات أغنية
- detroit cobras - leave my kitten alone كلمات أغنية
- desmond dekker - roots rock كلمات أغنية
- deuteronomium - s-s كلمات أغنية
- devildriver - damning the heavens كلمات أغنية
- desaster - fields of triumph كلمات أغنية
- devics - powerless كلمات أغنية
- detroit cobras - stupidity كلمات أغنية
- desmond dekker - you can get it if you really want كلمات أغنية