
oniisha - fears كلمات أغنية
make n0body hold me oh, make i talk
somebody cook oh, make i chop
p-ss me the booze oh, make i suck
if you like shoot me oh, but i go duck
wetin my eyes don see yeah
brother, you won’t believe me
wetin my eyes don see yeah
it be like say na bad man season
eh
i want to believe that i get power oh
eh
too much pressure, pressure, i taya oh
eh
let it echo in your ears
oh, oh
i just dey echo my fears
eh, eh
let it echo in your ears
oh, oh
i just dey echo my fears
my papa say you can’t fit do music
my mama say, my son; you don’t need it
you don’t need it
eh
i want to believe that i get power oh
eh
too much pressure, pressure, i taya oh
eh
let it echo in your ears
oh, oh
i just dey echo my fears
eh, eh
let it echo in your ears
oh, oh
i just dey echo my fears
eh
we want to believe say we get power oh
eh
too much pressure, pressure, i taya oh
eh
let it echo in your ears
oh, oh
i just dey echo my fears
eh, eh
let it echo in your ears
oh oh
i just dey echo my fears
كلمات أغنية عشوائية
- die toten hosen - auf dem weg zur nummer 1 كلمات أغنية
- pearl jam - someday at christmas كلمات أغنية
- faithless - i want more (radio version) كلمات أغنية
- wretch 32 - sane's the new mad كلمات أغنية
- josh krajcik - no better lovers كلمات أغنية
- hugh laurie - careless love كلمات أغنية
- fredro starr - dyin' 4 rap (remix) كلمات أغنية
- julieta venegas - de que me sirve كلمات أغنية
- ten sharp - as i remember كلمات أغنية
- kontrust - raise me up كلمات أغنية