kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

one mind global ent. - inshallah كلمات أغنية

Loading...

[intro:]
e shey rere oo, e shey rere
e shey rere, ko ba le ye gbogbo wa
e shey rere oo, e shey rere (ire ire)
e shey rere, ko ba le ye wa oo
one mind global entertainment
yeh yeh
ahnn
oh my god

[verse 1:]
see, i fit smile make i dey sad
they say life no hard
ehn! na me no wan do bad
(na me no wan do bad)
yeah
no be say na me good pass
but i no dey do jazz
bismillah, i dеy read psalm
(bismillah ramon rahim ah ah)
god is only one i gat (oh hey)
things arе falling apart (oh hey)
oh my god
koma lo ma pami tori moh bad (oh hey ah)
see baba dey for me
mama pray for me
ota oni yomi
(ota o le yomi never)
[chorus:]
blessings go locate me as i dey on my own
inshallah inshallah
insha_inshallah
as i no spoil person own they no go spoil my own
inshallah inshallah
insha_inshallah
better days are coming, joy is coming
inshallah inshallah
insha_inshallah
i no go die for this journey, broke boy sef go get money
inshallah inshallah
insha_inshallah

[verse 2:]
yeah! see i’m working harder
ehn! padi mi lara
no wahala, oluwa ma da
blessings wey get jara
mo jijo ope mi dada
mo gbese, mo tun jo mara
woni mo ti san ra
igba kan lemi ati sapa mo ra
ola inu kan ni mo fin gara
gbedu tin wo’ra ah
(oshi wa lara nah)
yeah
see! i wan joy i no wan pain
i no fit dey complain
i dey for my own lane
na my money i dey sustain
my white i no wan stain
one mind global is the logo
e bami yin oluwa ni ogo
ogo!!!!
[chorus:]
blessings go locate me as i dey on my own
inshallah inshallah
insha_inshallah
as i no spoil person own they no go spoil my own
inshallah inshallah
insha_inshallah
better days are coming, joy is coming
inshallah inshallah
insha_inshallah
i no go die for this journey, broke boy sef go get money
inshallah inshallah
insha_inshallah

[outro:]
e shey rere oo, e shey rere
e shey rere, ko ba le ye gbogbo wa
e shey rere oo, e shey rere (ire ire)
e shey rere, ko ba le ye wa oo

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...