
omega burnz - gimme ur heart كلمات أغنية
omega burnz on it again
ahhhhhhhhhh ah
ahhhhhhhhhh ah
tell me what ever you want
is kayron on the beat
nothing can be compare to u my love
i started with more buh for u i fall
i no go joke with you my love
anybody try i go start my war
no messi dey for here
buh when ur friends see us
dem start dey bore
u be my tick tall girl
make i spend 10x more
i go love you u well
u be mi sweetheart
gangster girl yɛ me sweetheart
ma obiaa nhu sɛ yɛ wo yɛ me sweetheart
na ma falle ama wo me sweetheart
u be mi sweetheart
gangster girl yɛ mе sweetheart
ma obiaa nhu sɛ yɛ wo yɛ me sweetheart
na ma fallе ama wo me sweetheart
gimme ur heart make i love you more (gimme ur heart)
don’t say u can’t stay by me anymore (no no)
gimme ur heart make i love you more
cos am in love, am in love, am in love
gimme ur heart make i love you more (gimme ur heart)
don’t say u can’t stay by me anymore (no no)
gimme ur heart make i love you more
cos am in love, am in love, am in love
gimme ur vibes, babe
this be ur surprise
cos of u babe am wise
truly love this not be lies
babe look into my eyes
for ur love i get no size wai
no lie lie
don’t do me bye bye
if u go i go die yae
ma me wakoma
na me nfa wo yɛ me poma
ɛduru anaadwoaa wo yɛ me ntoma
obiaa ntumi mbɛte yahoma
i be the king na wo yɛ hemaa
yɛnkɔ ɔdɔ, wakoma no m’atɔ
s3 3ben aa ma me nwɔ
yato w’akoma na ma ahurisɔ ehhh
yɛnkɔ ɔdɔ, wakoma no m’atɔ
s3 3ben aa ma me nwɔ
yato w’akoma na ma ahurisɔ ehhh
gimme ur heart make i love you more (gimme ur heart)
don’t say u can’t stay by me anymore (no no)
gimme ur heart make i love you more
cos am in love, am in love, am in love
gimme ur heart make i love you more (gimme ur heart)
don’t say u can’t stay by me anymore (no no)
gimme ur heart make i love you more
cos am in love, am in love, am in love
is kayron on the beat
كلمات أغنية عشوائية
- valley lodge - i don't know a thing about love كلمات أغنية
- tabula rasa (american band) - atlas كلمات أغنية
- the real people - feel the pain كلمات أغنية
- invalid artist name - nsaw kolchi كلمات أغنية
- ancharmeel - volkswagen كلمات أغنية
- heal the fallen - haterz كلمات أغنية
- the police - message in a bottle (orpheum theatre, 1979) كلمات أغنية
- cellienne - like that كلمات أغنية
- pasadena_music - uncomplicated me كلمات أغنية
- william hut - will you remember me? (death is not the end) كلمات أغنية