omawumi - if you ask me كلمات الأغنية
if you ask me; na who i go ask?
the matter wey we see so, e tay wey e
start
no be me go talk am, e heavy for mouth
if you ask me…the matter for ground…
eh! na who i go ask?
the reason for the reason for the reason
why i’m soliloquizing yeah
the things wey i dey see, wey i dey hear, e
pass me
i’ve got to tell the story and i’ve got to tell
it from the starting
about a man, a woman, and their girl pikin
wait till the second verse beforе my story
begins
(repeat )
thе woman travel leave her daughter with
the husband
home a_lonely (home a_lonely)
e no tay i begin see the man, his daughter
ad them dey play
strong play (they play strong play)
a month later the daughter say her period
delay
i ask her who touched her she say her
daddy only
i don’t know what to say i don; t know what
to tell her mother
e be like say she get belle
(repeat )
the story wey i talk e be like say i dey play
but all this type of things they happen everyday
speak out or take some action abeg you no delay
no let matters worse pass as e dey….as e dey
(repeat )
كلمات أغنية عشوائية
- lil skele - fall against your wall كلمات الأغنية
- jenny, lilian, axlrose, phuc-thinh - i didn’t think this through كلمات الأغنية
- montag (de) - großstadt كلمات الأغنية
- devise - rise كلمات الأغنية
- peppe fonte - straordinariamente كلمات الأغنية
- death ss - precognition كلمات الأغنية
- sarah geronimo - you're taking my breath away كلمات الأغنية
- livintrust - inside us كلمات الأغنية
- rafa pons - me tienes contento كلمات الأغنية
- kay one - i don't give a fuck كلمات الأغنية