
omah lay - how to luv كلمات أغنية
[intro]
you know i’m just tryna have fun tonight, you know?
ain’t n0body judging anybody
everybody is beautiful tonight
you feel me?
’cause you know
you know
[verse 1]
my body dey for adamawa (wa_wa, wa_wa, wa_wa, wa_wa)
my head e dey for jigawa (wa_wa, wa_wa, wa_wa, woah_woah woah_woah)
my matter e full for nkom, kom, kom, kom wah
my heart carry too much ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo, ngwo ah
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all thesе diamonds ain’t enough)
[verse 2]
i’ve been trying, shawty
trust me, i f_ck with you
but i no bеlieve say you go fit to solve my issues
(ah, ah_yiy, ah_yiy)
you know na kcee wey sing limpopo
my motor dey for ikoku
chop my money intoto
omotena hit my agogo go
i know wetin dey your kom kom
if you no give me i go kolo
i get the spirit of ashewo
port harcourt boy isaac boro
[chorus]
girlie come show me how to love
we get married no divorce
it’s just you and i endorse
all these diamonds ain’t enough (no)
my girlie come show me how to love
(show me, show me, show me)
it’s just you and i endorse
we get married no divorce
all these diamonds ain’t enough (all these diamonds ain’t enough)
كلمات أغنية عشوائية
- arcana (us) - villain كلمات أغنية
- 위수 (wisue) - 밤하늘의 달은 (the moon) كلمات أغنية
- fuera - tutto matto كلمات أغنية
- zoka the author - no chains - revisited كلمات أغنية
- stomach - valentine كلمات أغنية
- the travel agency - lonely seabird كلمات أغنية
- papoose - neck & wrist freestyle كلمات أغنية
- pete antell - night times كلمات أغنية
- ham fra syd - nintendo كلمات أغنية
- kaden mackay - dissatisfied كلمات أغنية