
omah lay - free my mind كلمات أغنية
[chorus]
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind ooo, free my mind with shayo ooo
[verse 1]
i get girl for america, she no dey ever ever let me down
i get another for senegal, she no dey ever ever give me nack
i get another for unilag, that one behaves like a hoodlum
i get another for uniport, see me see trouble k!ll a boy
now we don bust o
[chorus]
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind ooo, free my mind with shayo ooo
[verse 2]
mmm my melody e sweet pass mmmm
mmm my energy, i fire pass motor
if shawty no go give me, i go go nack okpo
shule boy, e bе the boss don shule boy
cause е don bust o
[chorus]
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind ooo, free my mind with shayo ooo
[verse 3]
olosho wey no fine, dem dey too like clout eeyo
people wey no get talent oyo, dem dey too sharp mouth
so i free my mind with shayo no
i free my mind with shayo ooo
[chorus]
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind, free my mind with shayo
free my mind ooo, free my mind with shayo ooo
كلمات أغنية عشوائية
- maddy walker - fall in love with another كلمات أغنية
- goonie - whole lot كلمات أغنية
- faith schueler - rainy day lover كلمات أغنية
- de staat - psycho disco - live كلمات أغنية
- nate bergman - highway friend كلمات أغنية
- trimmy_jay_&_chiko_tha_bouy - mary jane كلمات أغنية
- ic3peak - are you scared? i am not كلمات أغنية
- young fairo - summer time fine كلمات أغنية
- anier - dime qué es la vida كلمات أغنية
- 2bona - not sorry كلمات أغنية