kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

olywizzy - pass ewe كلمات الأغنية

Loading...

[intro]

we go share cana cana dey azul dey
wetin you want drink wetin you wan smoke
he yapa for here
oh no no hmm
oh no no hmm
oh no no hmm ha ye ha

[verse one]

oya give me up down disco
rora ma gbon idi oh baby mujo
make we sha mayan yan for the
pool party zero loose guarding
oh my brother yi igbo
oya gbe mi trabaye n_gga oya
pass ewe shey dem dey share loud
oh for here you know as omo aye
mo kaan fe jaye o

[refrain]

i just wan dey gbadun loor gbadun on
a big trips olohun flexing
on a big things olohun
as long as get money ki lo kan mi economy
bad he no good kilo kan mi
every day is a holiday
every night we dey cеlebrate
money dеy ti enu koor oluwa lo she
steady elivate ogo to dan to tun validate
[chorus]

ten toes i dey on my ten toes
balling i dey ball with the bandose
no i don’t f_ck with my boys in the ghetto
na anybody wey price only we go sh_ll o
ten toes i dey on my ten toes
balling i dey ball with the bandose
no i don’t f_ck with my boys in the ghetto
na anybody wey price only we go sh_ll o

[verse two]

yeah am one of the greatest ain’t no debating
dey your dey n_gga we are not the same thing
i don’t want no bad energy so i stay alone
i don’t want frenimies oya follow me go
i dey ball i dey flex me amigos
we dey para be dey vex we dey biko
money speaking any time wey we link up
wey we link up o

[refrain]

i just wan dey gbadun loor gbadun on
a big trips olohun flexing
on a big things olohun
as long as get money ki lo kan mi economy
bad he no good kilo kan mi
every day is a holiday
every night we dey celebrate
money dey ti enu koor oluwa lo she
steady elivate ogo to dan to tun validate
[chorus]

ten toes i dey on my ten toes
balling i dey ball with the bandose
no i don’t f_ck with my boys in the ghetto
na anybody wey price only we go sh_ll o
ten toes i dey on my ten toes
balling i dey ball with the bandose
no i don’t f_ck with my boys in the ghetto
na anybody wey price only we go sh_ll o

ten toes i dey on my ten toes
balling i dey ball with the bandose
no i don’t f_ck with my boys in the ghetto
na anybody wey price only we go sh_ll o
ten toes i dey on my ten toes
balling i dey ball with the bandose
no i don’t f_ck with my boys in the ghetto
na anybody wey price only we go sh_ll o

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغاني الشهيرة

Loading...