
olywizzy - on soft (remix) كلمات أغنية
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye o
ma se ba omi loor
gbe ire temi de o ki ma gbadun loor
te erin ba kan lu odo erin a ba omo loor
so i pray to god make he show me love
i dey hustle nonstop (ege ge ti) i no dey dull (ege ge ti)
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believe in one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i facе the devil
you know the lеvel omo na royal rumble
[verse two]
my hustle be like janglova rollacoasta
moti trabaye o ori mi ti kpe mo ti
moor onaa ile o now they cant imagine
ibitaba de o oh my dealer on god
cash out on god emi ti mo sun aparte
ma kpa da ra ile i no fit stop
tomorrow no sure hustle non stop
wetin mama go chop
i want all the blessings make he dey
for my doormot
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye o
ma se ba omi loor
gbe ire temi de o ki ma gbadun loor
te erin ba kan lu odo erin a ba omo loor
so i pray to god make he show me love
i dey hustle nonstop (ege ge ti) i no dey dull (ege ge ti)
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believe in one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o mo ti moor o noor ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
كلمات أغنية عشوائية
- she is jules - something about the weather كلمات أغنية
- junão miranda - o som da rua que ninguém ignora كلمات أغنية
- nightshvde - доброе утро (good morning) كلمات أغنية
- jana kirschner - sun كلمات أغنية
- moongrey - para-paraan كلمات أغنية
- mulherin - wait up كلمات أغنية
- はしメロ (hashimero) - tan tan tan كلمات أغنية
- qas band - qas band - gila rasa كلمات أغنية
- redrama - therapy session vi: end of the tunnel كلمات أغنية
- the slow readers club - animals كلمات أغنية