
olywizzy - ghetto كلمات أغنية
Loading...
[verse1]
me i started from the ghetto o!
he no easy shey you know no o!
ko wo mi kpe nah my own o!
any other sh_t nah your own o!
omo for my hustle me i dey gallant
every night and day i dey pray and fast
omope no fit carry last
me i dey ongaaaad
[refrain]
awon olo fo fo son isoku soor
he no get life
he no get work
waisted omo iya elekoor
he no get feature ambition
f_ck all of dem me oo ri won
my vibe he be like machine gun
give dem back to back like goguasoor
straight bullet steady moo fun won
[chorus]
i pray for love and better day
hallelujah hey (2x)
كلمات أغنية عشوائية
- chris brown - outro talking كلمات أغنية
- breed 77 - apathy كلمات أغنية
- breed 77 - eyes that see '04 كلمات أغنية
- gwen priscilla - jangan coba ke yang lain كلمات أغنية
- breed 77 - once again كلمات أغنية
- buddha monk - east side story كلمات أغنية
- brighten - i'll always be around كلمات أغنية
- skyzoo - in love with living كلمات أغنية
- coolio - the points كلمات أغنية
- breed 77 - steal a moment كلمات أغنية