
olywizzy ✪ - plenty كلمات أغنية
[intro]
ye ye o
ya ya o
olywizzy ye ye ye
[verse1]
badaman so clean and am on gaaad
shey na you dey beh ur papa
shebi dem talk say we no go pass
now me and my gees we fly first class
owo ti de now dem dey famz o!
[hook]
shamayaya to my place
bring all your friends to my place
i want spend money molowo ghon ni (2×)
[chorus]
omo is plenty plenty
plenty ye ye ye(4x)
have got cash on me
johnny deng ice on me
dior bags on me
molowo gohn ni
have got cash on me
johnny deng ice on me
10 billion cash on me
molowo gohn ni
[verse 2]
either u laugh or u no laugh
u no fit to k!ll my vibe
u dеy form bad guy but u no want die
i get guys wey galant ola of lay lay nah my guy
[hook]
shamayaya to my placе
bring all your friends to my place
i want spend money molowo ghon ni (2×)
[chorus]
omo is plenty plenty
plenty ye ye ye(4x)
have got cash on me
johnny deng ice on me
dior bags on me
molowo gohn ni
have got cash on me
johnny deng ice on me
10 billion cash on me
molowo gohn ni
كلمات أغنية عشوائية
- yorka - un gran actor كلمات أغنية
- funch (dnk) - voliere كلمات أغنية
- mohna (mona steinwidder) - to do كلمات أغنية
- so-low - #younotme كلمات أغنية
- nvm (band) - coldest chamber كلمات أغنية
- dirty boys (kizek, agxsh, angelus) - trap salvaje كلمات أغنية
- kana-boon - 「スターマーカー」star marker كلمات أغنية
- lojii - lo&behold كلمات أغنية
- edsxn strvp ft kayman - amor dói كلمات أغنية
- d-lo116 - process كلمات أغنية