
oluwakazzy - bismillah كلمات أغنية
hmmm
preee
hmmmm
big man, big vibe, big dream
preee
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
you show me love now i live like a king
any race i run i dey win
auzubillahi minashaitan nirajeem
(o lord)
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
(oluwaka_ka_kazzy)
say na only jah i believe
everything get time and em season
so i thank you for the life i be living
ya’ allah please forgive all my sins
to you i give all my wins
who no give no go receive
kin l’owo lowo make i still con dey st__z
as_salaam_alaik_m wa_alaik_m_salaam
i dey my table dey read my qur’an
mọ tin kanlekun sote i don sit down
me i’m going nowhere until you bless me now
so bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
and i dey pray make my light no go dim
and my carpеt gat me flying aladin
auzubillahi minashaitan nirajeem
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
people call mе kazzy but my name akeem o
for my lane for my hood i be king o
auzubillahi minashaitan nirajeem
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
everywhere i go dem go talk say na him
na him o, that boy wey dey sing o
sheybi tẹlẹ tẹlé na the studio we dey sleep
but nowadays na my parlor i dey sing
we don dey win o, dancing alingo
naso the thing go
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
you show me love now i live like a king
any race i run i dey win
auzubillahi minashaitan nirajeem
(o’lord)
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
(oluwaka_ka_kazzy)
say na only jah i believe
everything get time and em season
so i thank you for the life i be living
ya’ allah please forgive all my sins
to you i give all my wins
who no give no go receive
kin l’owo lowo make i still con dey st__z
as_salaam_alaik_m wa_alaik_m_salaam
i dey my table dey read my qur’an
mọ tin kanlekun sorry i don sit down
me i’m going nowhere until you bless me now
so bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
and i dey pray make my light no go dim
and my carpet gat me flying aladin
auzubillahi minashaitan nirajeem
bismillah_ir_ramoni_ir_raheem
people call me kazzy but my name akeem o
for my lane for my hood i be king o
auzubillahi minashaitan nirajeem
#instrumental
(oluwaka_ka_kazzy)
auzubillahi minashaitan nirajeem
كلمات أغنية عشوائية
- albany - desfase كلمات أغنية
- adrienne bailon - drowning كلمات أغنية
- herrmann - ich bin raus كلمات أغنية
- okniino - adhd كلمات أغنية
- j4vi z - bienvenida كلمات أغنية
- hanna banaszak - ostatni bieg basi كلمات أغنية
- dt$kii - vampire كلمات أغنية
- anavitória & jorge drexler - lisboa-madrid كلمات أغنية
- tommy wit da tone - merciless beatdown كلمات أغنية
- gazapizm - yasaklıdır gülmek كلمات أغنية