
oliver de coque - identity كلمات أغنية

when i wake up in the morning
i go pray to my god
when i go back in the evening
i go pray to my god
always believe in trying, nothing comes for nothing
always do my best and leave the rest to god
oooooh funny funny identity
oooooh funny funny identity
oooooh funny funny identity
oooooh funny funny identity
my papa advice me
make i play my music with honesty
mama advice, make i respect all my seniors
always cut my coat according to my size
i no dey promise anything wey my power no reach
my yes is my yes, my no is my no
i no dey make inyanga, i’m a simple man by nature
oooooh funny funny identity
ewooh mama funny funny idеntity
oooooh funny funny identity
oooooh funny funny identity
when coconut fall from up, е no dey harm anybody
coconut get water, n0boby knows from where e enter
if you do good to me, i go thank you for your favor
if you do bad to me, na you sabi ooh
oooooh funny funny identity
oooooh funny funny identity
oooooh brother funny funny identity
oooooh papa funny funny identity
sometimes when i dress, i dress let boy yoyo
sometimes when i dress, i dress like chief or king
i been get bearbear, my bearbear is from nature
music is my talent, that’s my identity
oooooh mama funny funny identity
oooooh funny funny identity
oooooh mama funny funny identity
oooooh brother funny funny identity
when i wake up in the morning
i go pray to my god
when i go back in the evening
i go pray to my god
always believe in trying, nothing comes for nothing
always do my best and leave the rest to god
oooooh papa funny funny identity
oooooh funny funny identity
oooooh funny funny identity
oooooh mama funny funny identity
my papa advice me
make i play my music with honesty
mama advice, make i respect all my seniors
always cut my coat according to my size
i no dey promise anything wey my power no reach
my yes is my yes, my no is my no
i no dey make inyanga, i’m a simple man by nature
كلمات أغنية عشوائية
- rami (babymonster) - city burns كلمات أغنية
- she returns from war - swamp witch كلمات أغنية
- brad arliss - streets of grimsby كلمات أغنية
- zé felipe - olha ela كلمات أغنية
- bougie beats - bougiegang interlude كلمات أغنية
- tempz72 - aufwärmen كلمات أغنية
- sawdu plushia - michael bublé (short version) كلمات أغنية
- álvaro music - los diozes - intro كلمات أغنية
- cardio killer - cinema كلمات أغنية
- ynkeumalice - monster كلمات أغنية