
olatboui - si bad كلمات أغنية
one shot
and no be tequila
gun shot
buss up your medulla
it’s f_cked, wetin them go do am
eeeeee
if you f_ck up
all my guys go beat am
them be doctor, your f_ck up them go treat am
money on my mind, i need millions
eeeee
sí bad!
since birth dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí!!
i be moving train, you don’t wanna cross me
i dey my lane omo you no fit boss me
i do my thing no dey force me
i take my time you no fit rush me
h_llo that’s thе money calling
ronaldinho i am balling
won try but kobosi
like rambo i’m shooting, ain’t running yeah
so i dеy move dolo
hmmm i dey solo
cos yunno say life na yolo
if you die today n0body go follow ya
if you no come you no go know
boshe nlo ni street nigboro
grind kpa like say no tomorrow
na me get am, i no borrow
sí bad!
since birth dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
since birth dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
sí bad!
dem know say me bad
up to no good cause say me bad
soldier like lugard o
i no dey loose guard o
كلمات أغنية عشوائية
- brad - meadow in autumn كلمات أغنية
- yeji - 빤간 립스틱 (red lipstick) كلمات أغنية
- harley (fra) - jogodo كلمات أغنية
- ladybaby - ホシノナイソラ; hoshinonai sora (starless sky) كلمات أغنية
- heroinluvrr - homeboy! كلمات أغنية
- travis scott - too much heat to handle كلمات أغنية
- vtornik - i never stop كلمات أغنية
- blp kosher - expensive gas كلمات أغنية
- hurt - that (such a thing) (with j loren) (dialog) كلمات أغنية
- sody - the nest كلمات أغنية