
olamide - inferiority complex كلمات أغنية
gbo giri, kiri gbo
gbo giri, kiri gbo
ewure ku, enu e run
agutan ku, aso e faya
alfa jona won bere irugbon
who no know, e go know
who no sabi, e go sabi
take it outside, basket
i say people get plenty plenty worries
people get plenty plenty needs
people get plenty plenty
things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every d-mn thing wey you want
all of them shall come to p-ss
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
inferiority complex no go kill you lai lai
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
inferiority complex no go kill me lai lai
jeje i do my thing
i no dey do their thing
they say i do 19 (jeje)
i dey jaiye lo with my team
we no dey bugati, na we dey do party (jeje)
can’t shout dem no cash out today (jeje)
stand out dem no stand out (jeje)
standard dem no standard
ijile bam bam ijile bam bam you kmow
kete kete, ta ni mo gbe
eran agutan, ta ni mo kan
ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
ogun orun ba n wa se fun won se
i say people get plenty plenty worries
people get plenty plenty needs
people get plenty plenty
naijalyricszone.com
things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every d-mn thing wey you want
all of them shall come to p-ss
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
inferiority complex no go kill you lai lai
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
inferiority complex no go kill me lai lai
i no dey wish another man bad oh
i no dey tresp-ss for another man yard oh (jeje)
money na dongo manyaro
i just wanna cruise in my mercihalago (jeje)
environmental sanitation i do that everyday
just to eliminate all the bad bad eggs around me
eh
kete kete, ta ni mo gbe
eran agutan, ta ni mo kan
ta l’eni na ti n yo mi lenu jare
ogun orun ba n wa se fun won se
i say people get plenty plenty worries
people get plenty plenty needs
people get plenty plenty
things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every d-mn thing wey you want
all of them shall come to p-ss
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
inferiority complex no go kill you lai lai
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
gbena woju oloro
inferiority complex no go kill me lai lai
i say people get plenty plenty worries
people get plenty plenty needs
people get plenty plenty
things wey dey worry them for mind
so my brother no dey worry
pray to god for all you need
every d-mn thing wey you want
all of them shall come to p-ss
jeje jeje, jeje, jeje, jeje, jeje, jeje
كلمات أغنية عشوائية
- celine dion - tu restes avec moi كلمات أغنية
- biagio antonacci - assomigliami كلمات أغنية
- clarkson go - timed solutions كلمات أغنية
- ayria - beta complex كلمات أغنية
- mia martini - controsensi كلمات أغنية
- natalie cole - sweet little jesus boy كلمات أغنية
- marco borsato - ik hoor bij jou كلمات أغنية
- the radio dept - tell كلمات أغنية
- kill the young - she's got it all كلمات أغنية
- hadouken - prayer كلمات أغنية