
olamide - hasibunallah كلمات أغنية
[verse 1]
hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
them say little money soonest spending
but i no be rookie mo ti pe ń bẹ
o ṣa mona_mona, o ṣa blem_blem
if them no fit cope then na their problem
things i labour for i must enjoy them
anyone wey dey eat, make you join dem
o ṣa mona_mona, o ṣa blem_blem
[pre_chorus]
ṣe b’eyin na ku ti mo mi, ah
i no dey joke with my money, ah
’cause i dey hustle for my money, oh
hustle kelele ’til early morning
ope l’ope prayer mummy
na why sapa e no dey gum me
olúwa wey dey do am for me o
he no go ever give up on me o
[chorus]
a’uzu billahi min ash_shaytan ir_rajim
hasbunallahu wa ni‘mal wakil
allahu akbar
many tried, many failed
never back down, still on my feet
inna ataina ka al_kausar
make small move, wọn ti fo s’ara
alhamdulillah, glory to allah
òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
a’uzu billahi min ash_shaytan ir_rajim
hasbunallahu wa ni‘mal wakil
allahu akbar
many tried, many failed
never back down, still on my feet
inna ataina ka al_kausar
make small move, wọn ti fo s’ara
alhamdulillah, glory to allah
òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
[verse 2]
no dey force you to understand me
how can you do when i’m outstanding?
the file is bigger than your bandwidth
can’t download not withstanding
billion dollar, finna count it
you nor see the dream when i plant it
they say the money raining, me i pack it, oh
young aliko dangote in transit
[pre_chorus]
ṣe b’eyin na ku ti mo mi, ah
i no dey joke with my money, ah
’cause i dey hustle for my money, oh
hustle kelele ’til early morning
ope l’ope prayer mummy
na why sapa e no dey gum me
olúwa wey dey do am for me o
he no go ever give up on me o
[chorus]
a’uzu billahi min ash_shaytan ir_rajim
hasbunallahu wa ni‘mal wakil
allahu akbar
many tried, many failed
never back down, still on my feet
inna ataina ka al_kausar
make small move, wọn ti fo s’ara
alhamdulillah, glory to allah
òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
[outro]
a’uzu billahi min ash_shaytan ir_rajim
hasbunallahu wa ni‘mal wakil
allahu akbar
many tried, many failed
never back down, still on my feet
inna ataina ka al_kausar
make small move, wọn ti fo s’ara
alhamdulillah, glory to allah
òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
كلمات أغنية عشوائية
- the flaming lips - the gash (battle hymn for the wounded mathematician) كلمات أغنية
- danny brown - it's a discription كلمات أغنية
- barbra streisand - gentle rain (orchestra version) كلمات أغنية
- hyc06 - lustra كلمات أغنية
- kacem wapalek - tour du monde كلمات أغنية
- lunice - glow كلمات أغنية
- disiz la peste - chaque week-end (remix) كلمات أغنية
- v.aka vizzle - more than a woman كلمات أغنية
- ace hood - this ni**a here كلمات أغنية
- people under the stairs - dream sequence '88 كلمات أغنية