
olabaze lr - olayinka to the world(ottw) كلمات أغنية
(intro:olabaze lr)
aaah……..okay
olabaze wo
jonmo
(chorus)
olayinka boiz,no fuss
fine boys and we no dey form porsche
you f_ck up,otilo
the crib dey hot,no be small
shori cashboy,nas funds
lr pelu vincent moore
hola boy,id moore
won wa le,eyan mubi moore
(verse 1)
reddit,fendom
we go f_ck you up without condom
owo pegging,omo oro o shere
making money on the block na the only option
no clinging,no faking
rules and regulations dey for this gang sh_t thing
always on the road searching for the racks
cos fine boy o lo she,kon ki shoro 6 packs
unavailable,i no fit help you na your agbelebu
opolopo boys to ti wan ninu tubu
ateyi to ti wole tati fiyepe bu
many things don sup buh omo oro lock up
if it ain’t business matter shut up
if you need wahala,e dey in bulk
just one call,e go be like world war
(chorus)
olayinka boiz,no fuss
fine boys and we no dey form porsche
you f_ck up,otilo
the crib dey hot,no be small
shori cashboy,nas funds
lr pelu vincent moore
hola boy,id moore
won wa le,eyan mubi moore
كلمات أغنية عشوائية
- patty pravo - five foot two eyes of blue كلمات أغنية
- lifeless - towards damnation كلمات أغنية
- faron young - i just came to get my baby out of here كلمات أغنية
- the damage manual - broadcasting (slick idiot) كلمات أغنية
- jessica ballut - natal pra mim كلمات أغنية
- pink trash project - unanswered كلمات أغنية
- illdisposed - there's something rotten كلمات أغنية
- between giants - yours and mine كلمات أغنية
- kyau vs albert - not with you (feat. julie) كلمات أغنية
- johnny wvlker - gengar كلمات أغنية