
og bobby - how to drill كلمات الأغنية
we dey come show dem how to drill
we trap
we trap
for the dollar bill
tse3 yoo’3 k33 esum) b)ni fe)l3
that be why she dey want touch her toe
she dey want gimme bend down low
asem b3n kraa ni, gimme blow
sika di33 3y3
i go fit handle
always, we dey trap for the dough
me den ma n_ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
me den ma n_ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
wooh!
see we never dey fold
get the money and go
don’t you save no hoe
yeah , hoh!
she dey fall for the dough
she never love you
get the money and go (yeah)
wo!
see we never dey fold
get the money and go
don’t you save no hoe
yeah , hoh
she dey fall for the dough
she never love you
get the money and go
(yeah)
ny3bei gb3k3 ni mi ba shia
very soon the hustle go pay
i got sk!lls, i be be di maria
block my ear, memphis depay
i no dey hear
what you say
f_ck what you heard
i don’t entertain
all of dem bullsh_t you dey say
all of dem cr_p wey you dey talk
always up man i no dey bed
nothing dey wey i fit handle
me den my squad
w)hefa tam) ten
we dey go hard
we trap in bando
shoutout my gee
ma n_gga king one
believe in the dream
we gonna go high
all in one team
we never dey far
we go blow soon
they gonna know us!
ma n_ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
me den ma n_ggas
we getting dem papers
we no see the haters
make you no save her
…………..
كلمات أغنية عشوائية
- the audiodidactz - can i change? كلمات الأغنية
- wildheart - rising tide كلمات الأغنية
- d'callaos - la prisión de mis fracasos كلمات الأغنية
- kraantje pappie - 1st commandment is... كلمات الأغنية
- aziz - honey smacks كلمات الأغنية
- die ärzte - manchmal haben frauen... كلمات الأغنية
- slimmpusha - god42mar كلمات الأغنية
- monty python - brian song (part 2) كلمات الأغنية
- lil-blockers - pimp on كلمات الأغنية
- the maine - slip the noose كلمات الأغنية