
officialwyte - mmm networks كلمات أغنية
swing d on the beat
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 1]
this network people
make i put control see as parols dey via free food
u don collect moni
this network people
make i hala my guy know how far
u don collect moni
this network people
make i hala my peeps know how far
u don collect moni
this network people
make i conversate my babe
u don collect moni
this network people
even my close padi kpai laidis
u don collect moni
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no crеdit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[verse 2]
e meet m one girl online onе day ọ sị m na men no dey too like reason her packages
na bundle ọ nọ nịa now nagwụ agwụ m chọlịa obele ego kogochalụ data
na ọf_kwa a g neme eme now nọga esolukwịa for life tata
nsịa tinye na my side ka m nyelụ aka setụlụọ her delivery
ọ sịm welịa nwayọ na my turn abụrọdị nke tata
nne ị na agwazị m otua abụzị m tata
ngwa nezienu anya ọnye sị nọnwerọ ego data
mana nwa gwilu tight neme arrange turns
ka a guy paa cool chelụ ụbọsị ọ ga abụ his turn
afterall ihe nine neme mega turn by turn
[hook]
mmm networks
mmm networks
mmm networks
mmm networks
no credit no call
no sub no data
no credit no call
no sub no data
[outro]
your account is too low for this call
dial _904_airtime amount# to buy airtime directly from your bank
thank you
كلمات أغنية عشوائية
- adam turley - heartless كلمات أغنية
- garrett williamson - be like you كلمات أغنية
- elise chantelle - fresh air كلمات أغنية
- the walking inhumanities - walking through darkness كلمات أغنية
- carlitos rossy - el pacto كلمات أغنية
- sun heights - faded كلمات أغنية
- apo li kali - homeless romantic (feat. mike arling) كلمات أغنية
- atari - face it كلمات أغنية
- szach mat - whatifff كلمات أغنية
- nane - pe sub cozorocu' meu كلمات أغنية