
ofego - when i come out كلمات أغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
to those wey
dey look me
less less now
i no get anything
to tell una
i know say
my god
no dey sleep
and he go
answer me at his
own due time
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
when i come out
from this place
i don hear of
many people
wey be say
don pass through
this place
wey i dey
pass through now
my god
no disappoint them
at all
today they are
telling the story
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
them fit look me
less less
na them get
their eye
i know god
is writing
my story
and it will
sum up
to glory
to him
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when i come out
from this place
i go surprise
all of them
when i come out
from this place
i go surprise
all of una
كلمات أغنية عشوائية
- alles mit stil - 1000 zeichen كلمات أغنية
- precious metal - reckless كلمات أغنية
- here come the mummies - ho heave كلمات أغنية
- saje kamada - serena tristeza كلمات أغنية
- kianush - 5 kugeln skit كلمات أغنية
- fatzforreal - grace كلمات أغنية
- bass warne - passing fate كلمات أغنية
- d-toks - fiya كلمات أغنية
- era hardaway - juugtro كلمات أغنية
- trill will - kill the beat (ft. scoota kidd) كلمات أغنية