
ofego - shakara no dey pay كلمات أغنية
shakara no dey pay lyrics
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
person wan help your life
you dey form don
person wan put hand for your matter
you dey form o.b.o
when that door close
another fit no open
na then you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
no dey broadcast wetin you no be
you fit dey block your helper
no live life wey you can’t afford
cause it can hook you
when e hook you
you go know say
shakara no dey pay
shakara no dey pay
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
shakara hey hey
shakara
shakara
shakara
ofego
o to the f to the e to the g to the o
b.o.y music
كلمات أغنية عشوائية
- just pacifc - window shopping كلمات أغنية
- sara dufour - chic-chocs كلمات أغنية
- sara dufour - baseball كلمات أغنية
- lil tuc - vadia não merece amor كلمات أغنية
- c.l. blast - i'm glad to do it كلمات أغنية
- paul sinha - bloemen كلمات أغنية
- marc ambrosia - little song كلمات أغنية
- wand - thin air كلمات أغنية
- headache24 - hey stranger كلمات أغنية
- bad vibe$ - power (p*ssy entenda) كلمات أغنية