ofego - question for you كلمات الأغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
is a question
you can answer it now
or answer it later
when dem dey come
we discuss
how e go be
but as dem enter
the story change
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
which kind leaders we get
which kind leaders we get
question
for you and me
question
for you and me
i nor know why
is so hard to do
what you said
when you were
campaigning
you said you
make things change
but as you got in
you changed your
mind
instead of building
the nation
you started building
your tummy
upon all wetin
we talk
dem no wan
hear
ofego
o to the f to the e to the g to the o
كلمات أغنية عشوائية
- louis neefs - mijn vriend benjamin كلمات الأغنية
- nick hodgson - honest face كلمات الأغنية
- brother isaiah - harbor كلمات الأغنية
- street kult - hamblet كلمات الأغنية
- simplisity - hold up كلمات الأغنية
- dave east - go get it كلمات الأغنية
- jim sullivan - whistle stop كلمات الأغنية
- vinoverde - cleveland ave [j. cole wet dreamz remix] كلمات الأغنية
- vendetta vi - paranoia كلمات الأغنية
- the bellamy brothers - classic case of the blues كلمات الأغنية