
ofego - oh boy no le كلمات أغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
i get this padi
for ajegunle
my padi get talent
but no wisdom
no wisdom
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
this my padi
come get to know
one bros
he get wisdom
but no talent
no talent
two of dem begin collabo
money begin enter
na so this bros
use my padi head
j_pa go yankee
while my padi still dey
for trenches
trenches
oh boy no le
oh boy no le
no go let them use you
cause you go cry later
while dem go laugh
dem go laughy laughy
while dem go laugh
oh boy no le
oh boy no le
ofego
o to the f to the e to the g to the o
oh boy no le
oh boy no le
a word is enough
for person
wey wan get sense
oh boy no le
oh boy no le
كلمات أغنية عشوائية
- mc biro leyby - b-a-bá كلمات أغنية
- stênio március - a última canção كلمات أغنية
- mara lima - cortando estrada كلمات أغنية
- rebeca nemer - pode parecer brincadeira كلمات أغنية
- jorge ben jor - abenção mamãe, abenção papai كلمات أغنية
- hinos de cidades - hino de cafeara كلمات أغنية
- ilona mitrecey - l'elephant blanc كلمات أغنية
- testemunhas de jeová - que as nações se regozijem! كلمات أغنية
- laith al-deen - keine wie du كلمات أغنية
- zolof the rock and roll destroyer - ridin' dirty (chamillionaire cover) كلمات أغنية