
ofego - identify yourself remix كلمات أغنية
ofego
oh this is the remix
yea yea yea
o to the f to the e to the g to the o
ofego
yea yea yea
terry g majisoro
oh yea yea yea
gbes
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yoursеlf
identify yourself
identify yoursеlf
identify yourself
identify yourself
you gat to reintroduce yourself oh
you gat to reintroduce yourself
from the beginning shey
dem dey look down on me
now dem dey rush
dem wan mingle with me
see i don tey for this game
no be beans, chai
afrobeat in my blood
i’m the beat, chai
hustle no be today
na from wayback
nowadays we dey cruise
on a maybach
dem dey hail
no be payback
tgp energy
no be layback
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
when i start
n0body send me
but nowadays
them want to relate
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
you say sabi me
before
but me no remember
oh back then
you dey look down on me
as god shine he light on me
now you want to gum body eeeeee
when i start
yea yea yea
n0body send me
but nowadays
yea yea yea
them want to relate
when i start
yea yea yea
n0body send me
but nowadays
them want to relate
yea yea
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
ofego
yea yea yea
terry g majisoro
oh yea yea yea
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
identify yourself
who you be
yea yea yea yea
you gat to reintroduce yourself
from the beginning shey
dem dey look down on me
now dem dey rush
dem wan mingle with me
see i don tey for this game
no be beans, chai
afrobeat in my blood
i’m the beat, chai
hustle no be today
na from wayback
nowadays we dey cruise
on a maybach
dem dey hail
no be payback
tgp energy
no be layback
zezi
كلمات أغنية عشوائية
- kalif hardcore - quartier nord soldier 2 كلمات أغنية
- prodige namor - l’heure de vérité كلمات أغنية
- ren stedman - ways that you could save كلمات أغنية
- luke titus - sideline كلمات أغنية
- marisa delgado - de un tiempo de un país كلمات أغنية
- toaster bathroom - birthday mashup! كلمات أغنية
- fredoxd - ain't it كلمات أغنية
- galchanie - baby tee كلمات أغنية
- late night faded - the one in the mirror كلمات أغنية
- feiert jesus! & lukas di nunzio - wir sind das haus des herrn كلمات أغنية