ofego - dey looseguard كلمات الأغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
when this girl
dey around
my heart
go dey go
jigi jigi
jigi jigi
kpi kpi kpi
kpi kpi kpi
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
this girl
this girl
she dey
do me
do me
strong ting
like banky
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
my friends
don complain
tire
dem say
ofego
wеtin dey
wrong with you
wetin dey
wrong with you
somеtimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
she knows
she knows
what she’s
doing
to me
is unfair
very unfair
sometimes
i no dey
understand myself
sometimes
i no dey
understand myself
haaa
i dey looseguard
ofego
o to the f to the e to the g to the o
haaa
i dey looseguard
كلمات أغنية عشوائية
- celebration worship - victory كلمات الأغنية
- sophia loren - zoo be, zoo be, zoo كلمات الأغنية
- tut tut child - plain sight كلمات الأغنية
- makkie - snow كلمات الأغنية
- lasse stefanz - marie, marie كلمات الأغنية
- esthero - breath from another (charly klauzer vocal remix) كلمات الأغنية
- lil dumb - flex كلمات الأغنية
- geolier - queen كلمات الأغنية
- the pharcyde - world كلمات الأغنية
- fernando cabrera - palacio كلمات الأغنية