
ofego - desperado كلمات أغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
all dem girls
dem be desperado
desperado
dem wan take a
bad man
take a bad man
from he one & only
one & only
from he one & only
one & only
desperate chicks
all around me
dem ah desperado
oh lord
save my soul
i dey with girl
wey stand by me
right from the time
i no get anything
back when then
una no show face
now when e gel
una con dey carе
all dem girls
dem be dеsperado
desperado
dem wan take a
bad man
take a bad man
from he one & only
one & only
from he one & only
desperate chicks
all around me
dem ah desperado
oh lord
save my soul
my lover loyal
why i no go love her
she dey
wey me no get shishi
wey me no get shishi
all of una
want to scatter
god’s plan
make una no go
end up for down
wetin god don join
n0body fit down
the matter real
no take am play
all dem girls
dem be desperado
desperado
desperado
desperate chicks
desperate
desperate chicks
desperate
desperate
كلمات أغنية عشوائية
- noapology - hunter كلمات أغنية
- bleed the wicked menace - plague كلمات أغنية
- hadrich - jump كلمات أغنية
- guylaine tanguay - ça va mieux كلمات أغنية
- vybz kartel - dreams are made of كلمات أغنية
- evinha - as canções que você fez pra mim كلمات أغنية
- biber - da mi se vratiš كلمات أغنية
- juu (deu) - drogen (rap la rue) كلمات أغنية
- mora y los metegoles - dormir كلمات أغنية
- elvis costello, oscar isaac & adam driver - please mr. kennedy كلمات أغنية