
ofego - banku riddim كلمات أغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
cause
so many many
people get
many many things
to talk about me
ofego
some dem ah say
me ah bad
some dem ah say
me ah cool
some dem ah say
me ah buju begson
who no go
no know this whole thing
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
what can you say
about the boy
ofego
long, long time
me ah be
inner the road
me no depend on n0body
but my god
wey dey
shine him light
on me
me no blast
no man hustle
me no look down
on any one
me just dey
pon mi lane
everyday
she say she like my
riddim
and my banku
she say she like my
riddim
and my banku
so me ask her
what can you say
about the boy
ofego
o to the f to the e to the g to the o
كلمات أغنية عشوائية
- bongos - come back to me كلمات أغنية
- stefanie heinzmann - show me the way كلمات أغنية
- tally hall - hymn for a scarecrow كلمات أغنية
- alea jacta est - see the truth كلمات أغنية
- industria del amor - siempre te voy a querer كلمات أغنية
- travis tritt - high time for gettin' down كلمات أغنية
- lorene scafaria - we can't be friends كلمات أغنية
- los inquietos del norte - la consigna كلمات أغنية
- bruce cockburn - call it the sundance كلمات أغنية
- jacob miller - fly away كلمات أغنية