ofego - baby kpakorokpa كلمات الأغنية
ofego
o to the f to the e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni
right from the
first day
when i know you
na so feelings ee
start to dey grow
baby
anytime i see you
i feel goosebumps
roaming all round
mi body
piercing all through
mi heart
baby
can you
take it slow
with me
take it slow
with me
ehen
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dеy turni ye
ofego
o to the f to thе e to the g to the o
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
baby kpakorokpa
wetin you go say
if i say i like you
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
e dey turni ye
i never know
this kind feeling
wey you dey give
e dey turni ye
كلمات أغنية عشوائية
- merky ace - intro (grime) كلمات الأغنية
- kvr - nothing كلمات الأغنية
- beeby - grand frère كلمات الأغنية
- a summer high - pretty little liar كلمات الأغنية
- jessica manning - i'm yours كلمات الأغنية
- lyn (korea) - on & on كلمات الأغنية
- martina mcbride - diamond كلمات الأغنية
- jg dooit - tag team كلمات الأغنية
- ledri vula - a jena mire كلمات الأغنية
- ai3m$ - cant hide this feeling كلمات الأغنية