kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

odumodublvck - vinicius كلمات أغنية

Loading...

[intro]
clear road
sh_gba close that door, close that door
black sheep forever, black sheep for life
izgaaju ’til we kpeme, antiworld gangsters
ge records, you get me? odumodublvck
clear road for the boss
i don go, i don come, i don talk, dem never see returns
jungle don mature (oya na)

[chorus]
when she dey come dem say na woo_wee_won, woo_wee_won
she wanna l!ck my lollipop, my pimpo
why she dey move like vinicius? confuse us
woo_wee_won (yeah), woo_wee_won (hey, chai)

[verse 1]
ngworgwor special
odumodu your lyrics too get dagger, you be wall on odumede’s partner
calm down, [?], bad man
my prеsent skele bе like lagata
run sinner man, run sinner man (eri musk; hey)
una never chi_chun_thing
[?] summer time i’m drunk in a ban (chucks), i go enter pool party
me and my men we must run that thing (sweet
me)
bikini cute, ọmọ see bad b_tch
she must do bad thing, ko si sympathy (pow)
men don cl_ster she dey scream like forkaty
[chorus]
when she dey come dem say na woo_wee_won, woo_wee_won
she wan to l!ck my lollipop, my pimpo (heeey)
why she dey move like vinicius? (she dey move o; grrre)
confuse us (she dey move o)
woo_wee_won (she dey move o)
woo_wee_won (and she dey move o)

[verse 2]
i no need to wait for the waiter my p go surely bang (e go land)
the mixer wey dem get na heavy crash (gbalaga)
their own dey ready last
od why you come here dey brag, my own na berryblast
these f_ckers think i’m arrogant
after i take the piece i use my babe aura take handle man (gidigbem)
[?] small hesitance, too many dream wey come my head but she go bury am
comot lip gloss from her berkin bag
big hermes she take dey waka round, yaba, ojuelegba
this flex is giving ọmọ she very proud
kala this your babe na animal, dem gather am but na their funeral, bad
she’s a keeper, she dey track man
e be like she dey sell igbo for down town
comot her compass, with all her friends, dem say na she dey run town

[chorus]
when she dey come dem say na woo_wee_won, woo_wee_won (heee)
she wanna l!ck my lollipop, my pimpo (kala)
why she dey move like vinicius? (she dey move o)
confuse us (she dey mown o)
woo_wee_won (and she dey move o), woo_wee_won (and she dey move o)
[outro]
ngworgwor special (heee)
odumodu your lyrics too get dagger you be wall on odumede’s partner
calm down, bad man
my current skele be like lagata

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...