
odumodublvck - legolas كلمات أغنية
lyrics from the teaser
listen to the 3 minutes, 55 seconds extended teaser
www.instagram.com/p/dfxnwdmiaaf/
[intro]
bare times, bare times (bare times)
bare times, bare times (yeeee)
[pre_chorus]
bare times wey i pay bride price
all the women wey i follow
dem been do me one kind
i no blame them, i been dey poor
sapa don’t care, e dey wound us
but now… (amen o)
[chorus]
i dey fire like i’m legolas, legolas, legolas
(see dem o)
the kind of my hood, i’m the princ_p_l, princ_p_l, princ_p_l
(i dey give dem hope)
ayyy, my pain is all over now, over now
i make i mummy proud (i dey give am hope)
because i dey fire like legolas, legolas, legolas
(dem put head)
(ayyy_ayyy_ay legolas, legolas, dem pretend)
[verse 1]
full time daddy in my house (amen, yes)
big time hubby to my mum (love)
i don turn her spouse (crown)
since my papa die, na me dey pattern up
i had to loosen up
kala please, will you save? (maybe)
get your money stuffed
put away some dollars
let’s protect your son
i know your guys are much
use your head they thought
i sure say na the same thing dem yarn jesus
if i listen, will i have my own galacticos?
fatboy, sh_gba, reeplay, ag, gusty, see team
abj show me shege
but when in cameroon, my babies call me big olembe
i came up very quickly
in ghana, i’m their new sarkodie
charlie, i’m clear
according to your girl
كلمات أغنية عشوائية
- leningrad cowboys - puttin' on the ritz كلمات أغنية
- tac xii - dear you كلمات أغنية
- haze - king de bel-air كلمات أغنية
- prosto label - dług كلمات أغنية
- reykon - la idea كلمات أغنية
- xv - cruise كلمات أغنية
- josephine (gr) - δεν έχω σήμα (den eho sima) كلمات أغنية
- russell! - nightmare كلمات أغنية
- speed on the beat - money where yo' mouth is كلمات أغنية
- mr. ghetto - walmart كلمات أغنية