
odumodublvck - isakaba man كلمات أغنية
[intro: odumodublvck]
yeah
black sheep forever, black sheep for life
izgaaju ’til we kpeme, antiworld gangsters
ge records, you get me? odumodublvck
kala, yeah
c’mon
[chorus: odumodublvck]
came into the city with my goons
k!lling any show
i dey see the person wey dey talk say me i no go ball
right now dem dey call me for my phone
glory, glory be to god (glory be to god o)
’cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
bad man, shut down
now we came with the ginger
anybody wey go talk say me i no go blow, you be b_st_rd
i go burst one bottle for your head, thеn i cover am with plaster
if you like carry dada for your hеad, isakaba man e go burst am
e go burst, one shot, ah_ah
[verse 1: odumodublvck]
no be say i’m used to the pain
promoter or rapper, i go chop you remain
remain for the guys wey you p_ss for their name (swear)
enemies [?]
patapata, patapata
all i hear is nonsense, odumodu get sense
[?]
katakata, katakata
catch your body in the morning, [?] in your brain i no need your consent
i don’t wanna carry anybody to the cemetery, i wanna do it here
i go dig ten feet down to the b_ttom, so the body no go smell
i don’t wanna carry anybody to the cemetery, i wanna do it here
i go dig ten feet down to the b_ttom, so the body no go smell
[chorus: odumodublvck & rondodasosa]
came into the city with my goons
k!lling any show
i dey see the person wey talk say me i no go ball (ball)
right now, dem dey call me for my phone
glory, glory be to god (walahi, walahi)
’cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
bad man, shut down (yeah)
[verse 2: rondodasosa]
non c’è religione dentro queste case aler
ma prima che ti sparano ti fanno dire: “amen” (amen)
quelli che ti odiano vengono al funerale
e quelli che ti amano sono a casa a pregare
vestito di nero dentro al block, black panter
voglio un milli dopo un milli come carter (milli)
fumo come un rasta, faccio saltare l’allarme (uh)
ti uccidono con uno smoking nero elegante (pah, pah)
i’m a real b_st_rd, real trapper
real italian eat pasta
[?] money land, touchdown (touchdown)
money on your head, calm down
horse power, ferrari, yeah, yeah
i don’t see n0body, n0body, eh
stripper nigeriana si fa chiamare “mali”
shooter nigeriani con molteplici body, ah
[chorus: odumodublvck]
came into the city with my goons
k!lling any show
i dey see the person wey talk say me i no go ball
right now, dem dey call me for my phone
glory, glory be to god (walahi, walahi)
’cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no (walahi)
bad man, shut down
now we came with the ginger
anybody wey go talk say me i no go blow, you be b_st_rd
i go burst one bottle for your head, then i cover am with plaster
if you like carry dada for your head, isakaba man e go burst am
e go burst
one shot and i swear to god, e enter
[outro: odumodublvck]
ah, isakaba man
isakaba, isakaba man
كلمات أغنية عشوائية
- voze - hard to find كلمات أغنية
- angelo kras - eva كلمات أغنية
- fynn kliemann & philipp schwär - origami (skit) كلمات أغنية
- stay flee get lizzy - rib-eye كلمات أغنية
- вульф & umsy & warykid - три шестёрки (triple six) كلمات أغنية
- blistro - rr كلمات أغنية
- 3t - fire كلمات أغنية
- alcolirykoz - baño de ruda كلمات أغنية
- destino san javier - la oma كلمات أغنية
- cielo - guernica كلمات أغنية