kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

odumodublvck - big time كلمات أغنية

Loading...

[verse 1: odumodublvck]
c_c_calling me a cannibal is nothing short of me
i can be a beast and i can be a f_cking g
look into my résumé, their blood is on my t__th
sweet, odumodu mix with nutri_c
i say na many b_tches been dey lap me ela on a regs on code (telz)
them say na many b_tches for your body make you dey you calm on low (fun_, fun_)
b_b_back in ’93, my mama talk say i for kpai, die
doctor, pastor, tell her, “it’s a lie”
tell her say him destiny dey written from the time (mm)
written in the sky, my brother, shove in their eyes
make them aproko, make dem feel like say ojukokoro
i dey makoko, unilag, i been dey blow cocaine
picture me like booker t, fighting for my tutolin
tramadol and rophynol before you pass my corridor (corridor)

[pre_chorus: wizkid]
causing kasala since when i buss up on the scene
make you show me something wey man e never see
yeah, i been dey hustle, yeah, my brother till it big
say mama go kpai, omo, aje, i no believe
light one big mary jane, make i cool down
and i’m steady countin’ all the money for the stress now
gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill
call thirty b_tches, make them gather for the thrill
[chorus: wizkid]
yeah, na big wiz, big kala, man a big time
spend big money for the wrist, i still no get time
yeah, you know say me, i’m addicted to the late life
and na the music been save me from the street life
back in the days, skushies make my mind dey sweet
do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
yeah, gb’omo meji for me, you know as e be now
where you dey, as you dey l!ck am, e dey sweet

[verse 2: wizkid]
many things dey happen, mo le shalaye
make i call one or two, make we trabaye
make you run up the bottles, wiz baba dey
say na big wiz and big kala dey o
omoge won jo, dem dey dance on me
and you know we come here with many men o
and you know trouble, we nuh run away from
yeah, sho ma nawo o, ma shalaye o
wa jo o, make we keep it on low
we dey stay glasshouse, no dey throw stones
make you no catch feelings inside
girl, i dey for the night, but when i call, they reply
one love, for my people, one love
you know big wiz, i dey make dem come ’round
you know i dey talk on my mind
hide no feelings inside, man, i no apologize
[pre_chorus: wizkid]
causing kasala since when i buss up on the scene
make you show me something wey man e never see
yeah, i been dey hustle, yeah, my brother till it big
say mama go kpai, omo, aje, i no believe
light one big mary jane, make i cool down
and i’m steady countin’ all the money for the stress now
gotta keep it pushing, yeah, my guy, you know the drill
call thirty b_tches, make them gather for the thrill

[chorus: wizkid]
yeah, na big wiz, big kala, man a big time
spend big money for the wrist, i still no get time
yeah, you know say me, i’m addicted to the late life
and na the music been save me from the street life
back in the days, skushies make my mind dey sweet
do it proper, dey for shrine to put my mind at ease
yeah, gb’omo meji for me, you know as e be now
where you dey, as you dey l!ck am, e dey sweet

[outro: odumodublvck]
baba, calm down, rora, otito
black sheep forever, black sheep for life
izgaaju till we kpeme, antiworld gangsters
ge records, you get me? odumodublvck
kala, machala, mm, mm

كلمات أغنية عشوائية

كلمات الأغنية الشائعة حالياً

Loading...