
odumodublvck - barrister tofo كلمات أغنية
[intro: odumodublvck]
(decs motherf_f_f)
sisi nene, ayy
kala, ayy
[chorus: odumodublvck]
sisi nene, i dey for you
if you dey for me, i go buy you machine
as i dey like this, pay me my fee
barrister tofo, 100 degrees
sisi nene (nene), i dey for you (for you)
if you dey for me (for me), i go buy you machine (as i dey like this oh)
as i dey like this, pay me my fee (your highlights)
or i go call barrister tofo, 100 degrees (as i dey like this oh)
[refrain: odumodublvck]
carry me go there (oh_oh), carry me come near (oh_oh_oh)
put am for the pend (kpoof_kpoof, oh_oh), fill up her conscience (oh_oh)
i dey for round two (oh_oh), she carry tattoo (ahh)
she’s a bad b_tch, i dey for round (ah), she carry tattoo (uhn)
f_ck up the bathroom
[verse 1: fatboy e & odumodublvck]
all the way from itaku, i lap for their alma
big zoot, give them the lamba
dem be no_, mona_mona, no dey close the chapter
the feature dey ground, kala, she sabi scatter
see, see me, toddler
you fat like k_ma guy, only you for gala
her catamist, say my papa no carry you go tantalizer, you para
why_why_why i no go para?
big zoot, no dey run from indiala
bring the gala, make e, make e don sure, i no give all of una, bambiala
man, who believe oh
i swear, i so low
richest kala oh, shallow the koko, be like na zuko
my baby, o purr
[refrain: odumodublvck]
carry me go there (oh_oh), carry me come near (ahh, oh_oh_oh)
put am for the pend (kpoof_kpoof, oh_oh, kala), fill up her conscience (grrt, oh_oh)
i dey for round two (oh_oh), she carry tattoo (ahh, oh_oh_oh)
she’s a bad b_tch, i dey for round two (ah), she carry tattoo (uhn)
f_ck up the bathroom
[verse 2: falz]
baby, make we no scatter (scatter)
na true talk, no lamba (lamba)
i no be wan blow am oh, dem bring am come my gate, gokada (see na)
me plus you is the only one formula (ehn)
all of the rest is a logical (yes now)
tell mr. adewale say me no get no time for “sorry sir” (sorry sir)
you go pay me my money back (yes)
where my check? (ah_yè), i tell him “to bọ sitá” (now)
vanessa wan know (yè)_if i don chop night food, she get big supper for me
if i ready, she go call ireti, please i no get a eli
kilonṣe mi? (faragon), ṣhèè mo jáyá ni? (ah)
ṣèbi bad guy l’ọmán pè mi
[chorus: odumodublvck]
sisi nene (nene), i dey for you (for you)
if you dey for me (for me), i go buy you machine (as i dey like this oh)
as i dey like this, pay me my fee (your highlights)
or i go call barrister tofo, 100 degrees (as i dey like this oh)
[refrain: odumodublvck]
carry me go there (oh_oh), carry me come near (ah, oh_oh_oh)
put am for the pend (oh_oh), fill up her conscience (oh_oh)
i dey for round two (round two), she carry tattoo (ahh, kala)
she’s a bad b_tch, i dey for round two (yeah), she carry tattoo (ahh)
f_ck up the bathroom
[outro: odumodublvck]
f_ck up the bathroom, f_ck up the bathroom
f_ck up the bathroom, yii
(decs motherf_f_f)
decs
كلمات أغنية عشوائية
- l2grace - stickers on ur wall كلمات أغنية
- anxietyq9 - emozioni كلمات أغنية
- avry - no sound كلمات أغنية
- hearse pileup - generation y كلمات أغنية
- screampower - desperate 90s كلمات أغنية
- antharesss - blizzard (e.p version) كلمات أغنية
- vzs - kötelez a vér كلمات أغنية
- jocelyn & chris arndt - mary, mary كلمات أغنية
- g.w.m - fogadj el كلمات أغنية
- bgt, texyboy - phonk rap ii كلمات أغنية